Tuesday, 3 November 2020

‘Open Eye’ Makes Us Think A British/ American Accent Is Intelligence -2Baba Speaks

Iconic singer, 2baba has expressed his frustration over the beliefs that Africans have about the westerners.

Taking his Instagram page, he wrote that Africans understanding the ways and lifestyle of the westerners has caused more harm than good. He added people now believe that having a London/American accent makes one intelligent and inferior to that of Africans. Taking to his Twitter page, he wrote: When other people get something wey be like jazz dem dey use am make things good for their people. Them go even explain am. But why Africa jazz na for only bad bad things? I just say make I ask .

Maybe na only me no know. All press in naija!! PRESIDENCY! ALL STATE GOVERNMENTS!! NIGERIAN POLICE FORCE! NIGERIAN MILITARY!!! DISTURBING NEWS FROM OYIBGO PH, BUT WE NO DEY GET UPDATE. WHEN THE TRUTH COME NOW UNA GO SAY NA FAKE NEWS!! NAIJA PRESSS. LET THE PEOPLE KNOW WHAT’S UP.

“ÒPEN ?YE” in pidgin English mean say u sabi oyibo thing and u dey live oyibo life. “ÒPEN ?YE” don wound us plenty. E make us think say London or yanky accent na intelligence. E make us think say our things na inferior. E make generally no like ourselves. We sabi oyibo tins pass oyibo.  African leaders don give up. Them no get ideas again . Them just dey too proud to ask for young people to take over and help because them don shit for church too much.  Every race is racist to black people. WHY? 

Until we get our own EDUCATION system plus our MEDIA system plus our AFRICAN POLICY system plus our RESOURCE CONTROL system plus our UNIFIED DEFENCE system. We will never be independent and in control of African development. AFRICAN LIBERATION  Is a serious problem for people who have wronged Africa and people who wish to continue 2 RAPE Africa.Local/foreign
But AFRICA is so blessed that we don’t want revenge. We just want to live in peace.Enough things for all.  But we must 

It always amazes me when I try to get in the mind of people that hate people just because they think they are better based on mumu P.
If na so why not just dey your dey! Na brainwash dey cause am.Them dey everywhere. Na them be politicians tools. Dem go soon start to dey dictate our music for us based on the the company wey u sign with. Na dem go dey select who dem want for us because dem get structures and their banks dey support dem.  But I trust all our young musicians say them no go sign slave contracts. 

The post ‘Open Eye’ Makes Us Think A British/ American Accent Is Intelligence -2Baba Speaks appeared first on tooXclusive.



from tooXclusive https://ift.tt/2Jy1emD

No comments:

Post a Comment