Sunday 10 April 2022

[Lyric Video] Bella Shmurda – Many Things LYRICS

Bella Shmurda Many Things

MANY THINGS LYRICS – Song By Bella Shmurda.

Street Pop artist, Bella Shmurda drops new song titled, Many Things and below is the official lyrics.

DOWNLOAD MP3

LYRICS

Verse 1
So many things on my shoulder
Many things wey no matter
Many many things burst my medulla
Only small thing I fit talk sha

So many songs on my folder
All of them must to blow sha
Plenty girls for my WhatsApp
All of them want to know what’s up

Chorus
See I no go die tonight
I go live for life
And if I die tonight
I don live my life
I no go die tonight
I go live for life
And if I die tonight
I don live my life

Verse 2
Say nigga don come
The boy don show
Enemies dey vex say the boy don blow
Right on time, dem ma come my show
Den ma ride or die
When they see me show

Say nigga don come
The boy don show
Enemies dey vex say th? boy don blow
Right on time, dem ma come my show
D?n ma ride or die
When they see me show

Chorus
See I no go die tonight
I go live for life
And if I die tonight
I don live my life
I no go die tonight
I go live for life
And if I die tonight
I don live my life

Outro
Oh fine boy bella , Me naughty
Oh 20 bottles e no do me
I give thanks to the Almighty
For time and life and graces
Annabelle yes you’re naughty
Oh fine boy bella , Me naughty
Oh 20 bottles e no do me

Oh See Yaya Yaya
Schmurda Yayaya
Oh See Yayaya
All of them Yayaya
See I no go die tonight
I go live for life
And if I die tonight
I don live my life

The post [Lyric Video] Bella Shmurda – Many Things LYRICS first appeared on tooXclusive.



from tooXclusive https://ift.tt/3oYJzMq

No comments:

Post a Comment