Davido x Peruzzi x GospelOnDeBeatz – Run Am Lyrics
[Intro]
Oohh 1 time
Oohh 2 time
Eehhh Bad guy (Alternate Sounds)
Oohh Bad guy (cheiii!…put a bang bang)
Eeeh 1 time
Oohhh 2 time
Eehhh Bad guy (cheiii!)
Eeehhh Bad guy (Gospelondabeatz)
[Chorus – Peruzzi]
Oh no no no (Oh no no no)
You no fit do am
Oh no no no (Oh no oh no)
You no fit run am
Oh no no no, oh no oh no
You no fit do am, cheeiii
Oh no no no (Oh no no no)
Oh no no no
You no fit run am
You no fit
[Verse 1 – Peruzzi]
Oya come make I yarn this one (Yarn this one)
Shey you dey find who go yarn this one
Check this one
And if you like make you dull this one
At the end of the day
When the matter don burst
You go know say you run this one
Oh no
See me a baller 100 degrees
Na God dey do am
The money dey for where we dey
How you see am? how you seee
Action!
Gather dem boys
For where we dey
You wan try?
[Chorus – Peruzzi]
Oh no no no (Oh no oh no oh no)
You no fit do am cheii
Oh no no no (Oh no no no)
You no fit run am
Oh no no no, oh no
You no fit do am, cheeiii
Oh no no no
Oh no no no
You no fit run am
You no fit
[Verse 2 – Davido]
Aye
which one?
And she say she wanna real one
She say she want this one
Shey na me wey go buy this one?
Wait
Check this one
And you know you never met a real don
At the end of the day
When the gbedun don play
You go know say you jam this one
Eh eh
All of this cash I gather
Na God dey do am
E dey my back pocket
How you see am?
Action
Gather dem boys
For where we dey
1 time, 2 time o girls, o guys, lets go
[Chorus – Peruzzi]
Oh no no no
You no fit do am
(You no fit do am)
(I don do am)
Oh no no no
You no fit run am
(You no fit run am….You no fit run am)
Oh no no no
Oh no (oh bad guy, oh bad girl)
U no fit do am
(Shekpe)
O no no no
Oh no no no no
U no fit run am
U no fit
[Outro]
Oh no no no!
(Gospelondabeatz)
You no fit rum amm o
And if you try am
You no fit do am o
Put a bang bang
Alternate sound
Eh eh Peru Peru…
The post [Lyrics] Peruzzi x Davido x GospelOnDeBeatz – “Run Am” appeared first on TooXclusive.
from TooXclusive https://ift.tt/2MZPLMQ
No comments:
Post a Comment