Timaya – “2 Stoopid! Lyrics“
(Intro)
Turn it up….
(Chorus)
You say wetin? 2stoopid,
2stoopid wanasudada 2stoopid
2stoopid we 2stoopid
Timaya 2stoopid,
2stoopid! You can’t be my…
Leggo!
(Verse)
Who be that guy wey dey yan anyhow?
Girls wey dey form anyhow
Who be that guy wey dey act amateur?
Wey dey want to dey come, to dey form anyhow
Who be that guy wey dey form anyhow?
Guys wey dey pose anyhow
Who be that guy wey dey act amateur?
Wey dey want to dey come, to dey form premature
(Bridge)
Me and my guys we are stand kerele
Popping Champagne lele
We no get type for nobody
Stepping the place the party don craze
2stoopid, stoopid,
2stoopid, 2stoopid, 2stoopid
2stoopid, stoopid, stoopid
All my guys we are stoopid
(Chorus)
You say wetin? 2stoopid,
Wanasudada eh 2stoopid
You say, Timaya eh master 2stoopid
2stoopid, You can’t be my vogosa 2stoopid,
2stoopid! Leggo
(Verse)
Who be the guy wey dey talk anyhow?
Jonze anyhow
Guy wey dey talk anyhow?
Wey dey run him mouth everytime anyhow
Who be the guy wey dey talk anyhow?
Wey dey Jonze anyhow
Wey dey run up him mouth everytime just dey talk anyhow
2stoopid, 2stoopid ruperupe
Peruperupe
Masterkraft is 2stoopid
All my guy we are 2stoopid
Shina Peller is 2stoopid
Banky is 2stoopid
Even 2Baba is 2stoopid
(Chorus)
You say wetin? 2stoopid,
Wanasudada eh 2stoopid
You say, Timaya eh master 2stoopid
2stoopid, You can’t be my vogosa 2stoopid,
2stoopid! Leggo
Its STG
MasterKraft on the beat
[Outro]
Instrumental….
Turn it up!!!!!
The post Timaya – “2 Stoopid!” [Lyrics] appeared first on tooXclusive.
from tooXclusive https://ift.tt/2xpYtuh
No comments:
Post a Comment