Runtown – “Kini Issue Lyrics”
LYRICS
Lord know say me I kill dem with the vibe,
Never ever let a hater kill my vibe
Might let bygones be bygones
Or I might just buss my gun
Say me no want no negativity in life,
Can never let nobody take my wife
Might let bygones be bygones
Or I might just buss my gun
She be messing with my head,
Got me singing love song on the radio,
(singing love song on the radio)
Why anytime I dey with you I can’t focus,
Why all of a sudden me I can’t go
Kini issue, kini issue,
Shey na money issue,
Abi na just issue
When I’m done with you,
You go know, when I’m done
Say nothing wey man no fit do,
Say nothing wey man no fit do, yeah yeah
Me, You and Hennessy na chemistry wo wo,
Only you fit match up my energy wo wo
If I tell you dance, dance,
If I tell you wait, wait,
Money for your waist, waist
Fire waist eh e,
If I tell you craze, Craze,
If I tell you move, Move
Oh no, see i’m just tryna say,
She be messing with my head,
Got me singing love song on the radio,
(singing love song on the radio)
Why anytime I dey with you I can’t focus,
Why all of a sudden me I can’t go
Kini issue, kini issue,
Shey na money issue,
Abi na just issue
When I’m done with you,
You go know, when I’m done
Say nothing wey man no fit do,
Say nothing wey man no fit do, yeah!
Lord know say me I kill dem with the vibe,
Never ever let a hater kill my vibe
Might let bygones be bygones
Or I might just buss my gun
Say me no want no negativity in life,
Can never let nobody take my wife
Might let bygones be bygones
Or I might just buss my gun
Runtown – “Kini Issue Lyrics”
Watch and Enjoy the Lyrics video below
The post [Lyrics] Runtown – “Kini Issue” appeared first on tooXclusive.
from tooXclusive https://ift.tt/3mT5EDB
No comments:
Post a Comment