STREAM/DOWNLOAD MP3
L.A.X f. Simi X Tiwa Savage – “Gobe (Remix) Lyrics”
Bring the heat Clemzy
Ebelebe Gobe ti sele oh oh, *ebelebe*
Ebelebe Gobe ti sele no no, ye ye eh
Ebelebe Gobe ti sele oh oh, *ebelebe*
Ebelebe Gobe ti sele no no
Gobe ti sele o
O ye! You do me wrong
O you know you do me wrong
Now you gonna know
I play along when you do me wrong
Can you hear me now? eh
Can you see me now? (simi now)
Two can play the game
I can do the same
Thing wey you do for Amaka, Do for Amina eeh
I go find Sugar Daddy o
Make e take me to dinner
Shebi na you want to be bingo?
I follow you speaking your lingo
You no believe say na me go cry o
You underestimated my reply o
Bobo shey o tan e o
Gobe ti shele o
Ebelebe Gobe ti sele oh oh, *See me see Gobe*
Ebelebe Gobe ti sele no no, *See you see Gobe*
Ebelebe Gobe ti sele oh oh, *ebelebe Gobe ti sele*
Ebelebe Gobe ti sele no no
Ebelebe Gobe ti sele oh oh, *Gobe e oo*
Ebelebe Gobe ti sele no no…
No.1 , African bad girl
Yea kilo fa werey gan
Shey na me you wan dey whine kole jor o gbagbe
Because of Agege Rihanna
You decide to scatter everything wey we gather
Oh no no
Gongo Aso to ba di igba ta ba so to ba ti fa e l’asho
No be say I no know wetin to do
But to catch monkey you gotta act the fool
Omo if you know me you go know say
The way I feel for you boy e gbona gan
Felifeli boy e gbona gan yeah e yeah
But Ebelebe ti gobe ba ti shele gan
OYO lo wa you got to do it all alone
Ebelebe gobe ti shele o
Ebelebe gobe ti shele oh no
Ebelebe gobe ti shele o o o
Ebelebe gobe ti shele oh no
Ebelebe gobe ti shele o o o
Ebelebe gobe ti shele oh no
Ebelebe gobe ti shele o o o
Ebelebe gobe ti shele oh no….
It’s L.A o
When I dey talk to Nneka, talk to Amaka yeh
Which one I go choose
And I dey give Nneka , give Amaka
Make I no go loose
And I dey follow other girls oh
And I dey do this girls oh
Folake get belle o
Anita comot belle
So wetin I go do?
Ebelebe gobe ti shele o o o
Ebelebe gobe ti shele oh no
Ebelebe gobe ti shele o o o
Ebelebe gobe ti shele oh no
Ebelebe gobe ti shele o o o *Gobe oo*
Ebelebe gobe ti shele oh no
Ebelebe gobe ti shele o o o
Ebelebe gobe ti shele oh no
It’s L. A
Clemzy sho ti ti omo yen o
Simi lo fe pa mi
Clemzy sho ti ro omo yen o
Tiwa lo fe pa mi
Body that fi to kill a man to Gunshot
Omo yen fe pa mi
The post [Lyrics] L.A.X – “Gobe” (Remix) ft. Simi x Tiwa Savage appeared first on tooXclusive.
from tooXclusive https://ift.tt/Y0UDlMH
No comments:
Post a Comment